Disentralized aplikashons
Ethereum-powered tools and sarvis
Dapps na growing movement of aplikashons wey dey yus Ethereum to distub biznes models abi invent new ones.
Make yu start
To try dapp, yu go nid get wallet and some ETH. A wallet dey alow yu to konet, abi log in. And yu go nid ETH to pay any transakshon fees.
Beginner friendly
A few dapps that are good for beginners. Explore more dapps below.
Uniswap
Swap yor tokens wit ease. Na komunity padi wey go fit alow yu trade tokens wit pipol all ova di network.
OpenSea
Yu fit buy, sell, diskova, and trade goods wey get limited edishons.
Gods Unchained
Stratejik kard game wey dem fit trade. Yu fit chop kards by playin di game, and yu fit sell dis kards for real moni.
Ethereum Name Service
User-friendly names wey dey for Ethereum deu address and desentralize sites.
Search dapps
Plenti dapps still dey experimental as dem dey test di possibilitis wey desentralized networks fit offa. But some dapps don already make am for arias like teknology, finans, gaming, and colectibols.
Shuse category
Decentralized finans
These na aplikashons wey dey fokus on buildin out finanshial sarvis as yu dey yus cryptocurrencies. Dem dey offa d likes of lending, borrowing, earning interest, and private payments - yu nor rikwaya pesina data.
Always do yor own risearsh
Ethereum na new teknologi and aplikashons wey new pass. Bifor yu deposit any big kwontity of moni, make sure yu undastand di risks.Lending and borrowing
- Goto Aave website(opens in a new tab)AaveLend yor tokens make yu earn interest and withdraw any taim.
- Goto Compound website(opens in a new tab)CompoundLend yor tokens make yu earn interest and withdraw any taim.
- Goto Summer.fi website(opens in a new tab)Summer.fiTrade, borrow, and save with Dai, an Ethereum stablecoin.
- Goto PWN website(opens in a new tab)PWNIzy loans wey dey backed by any token abi NFTs on Ethereum.
- Goto Yearn website(opens in a new tab)YearnYearn Finans na yield aggregator. E dey give individuals, DAOs and oda protokol a way to deposit digital assets and risiv yield.
- Goto Convex website(opens in a new tab)ConvexCovex dey alow Curve liquidity providas to earn tradin fees and klaim boosted CRV witout to dey lock dem CRV.
Token swaps
- Goto Uniswap website(opens in a new tab)UniswapYu fit to swap tokens abi make you provide tokens for % benefits.
- Goto Loopring website(opens in a new tab)LoopringPeer-to-peer tradin platfom wey get speed.
- Goto Balancer website(opens in a new tab)BalancerBalansa na one tin wey dem don program to dey manaj walet balans automatikaly and wi fit yus am trade too.
- Goto Curve website(opens in a new tab)CurveCurve is a dex focused on stablecoins
- Goto DODO website(opens in a new tab)DODODODO is a on-chain liquidity provider, which leverages the Proactive Market Maker algorithm (PMM)
Demand aggregators
- Goto KyberSwap website(opens in a new tab)KyberSwapSwap and earn at the best rates.
- Goto Matcha website(opens in a new tab)MatchaYu fit even look ontop plenti ekshanges make yu fit find di best price.
- Goto 1inch website(opens in a new tab)1inchE dey helep yu afoid high shange-in-price by to dey helep yu look for best price.
Bridges
- Goto Rubic website(opens in a new tab)RubicCross-Chain tech aggregator for users and dApps.
Investments
- Goto Token Sets website(opens in a new tab)Token SetsCrypto investment strategis wey dey automatically rebalans.
- Goto PoolTogether website(opens in a new tab)PoolTogetherLottery wey yu nor fit luz. prizes dey evry week.
- Goto Index Coop website(opens in a new tab)Index CoopNa one crypto index fund wey go give yor portfolio exposure to top DeFi tokens.
- Goto Yearn website(opens in a new tab)YearnYearn Finans na yield aggregator. E dey give individuals, DAOs and oda protokol a way to deposit digital assets and risiv yield.
- Goto Convex website(opens in a new tab)ConvexCovex dey alow Curve liquidity providas to earn tradin fees and klaim boosted CRV witout to dey lock dem CRV.
Portfolios
- Goto Zapper website(opens in a new tab)ZapperYu fit to dey si yor portfolio and yus plenti of Defi products ontop one interface.
- Goto Zerion website(opens in a new tab)ZerionManage yor portfolio and simply evaluate evry singol DeFi asset wey dey di market.
- Goto Rotki website(opens in a new tab)RotkiOpen source portfolio tracking, analytics, accounting and tax reporting tool wey dey respect yor privacy.
- Goto Krystal website(opens in a new tab)KrystalA one-stop platfom tu asess all yor favorite DeFi savis.
Insurance
- Goto Nexus Mutual website(opens in a new tab)Nexus MutualYu fit get proteshon ova smart contract yamayama and hacks witout di nid for insurans companies.
- Goto Etherisc website(opens in a new tab)EtheriscNa one decentralized insurans template wey anybody fit yus to make dem own insurans koveraj.
Payments
- Goto Sablier website(opens in a new tab)SablierStream moni for real-taim.
- Goto Request Finance website(opens in a new tab)Request FinanceA suite of financial tools for crypto invoices, payroll, and expenses.
Crowdfunding
- Goto Gitcoin Grants website(opens in a new tab)Gitcoin GrantsCrowdfundin for Ethereum komunity projects wit amplified kontribushons
Derivatives
- Goto Synthetix website(opens in a new tab)SynthetixSynthetix na protokol wey dey for giving and trading assets wey dey synthetik
Liquid staking
- Goto Lido website(opens in a new tab)LidoSimplified and secure staking for digital assets.
- Goto Ankr website(opens in a new tab)AnkrSet of different Web3 infrastructure products for building, earning, gaming, and more — all on blockchain.
Market for tradin and predishon
- Goto Polymarket website(opens in a new tab)PolymarketYu fit bet on hau tins go bi. Trade on infomashon markets.
- Goto Synthetix website(opens in a new tab)SynthetixSynthetix na protokol wey dey for giving and trading assets wey dey synthetik
Want to browse more apps?
Di magik bihind decentralize finans
Wetin dey about Ethereum wey dey alow decentralize finans aplikashons to thrive?
Asess dey Open
Finanshia sarvis wey dey run on Ethereum nor get sign up rikwayament. If yu get funds and intanet koneshon, yu dey good to go.
Ekonomy wit new token
E get whole world of tokens wey yu fit play wit for dis finanshial products. Pipol dey build new tokens on top of Ethereum all di taim.
Stabolcoins
Teams don build stabolcoins - na less volatile cryptocurrency. E dey alow yu try and yus crypto witout di risk and wahala.
Intakoneted finanshial sarvis
Finanshial produts wey dey di Ethereum space dey all modular and kompatibol wit one anoda. New konfigurashons wey dey dis modules dey hit di market all di taim, e dey inkrease wetin yu fit do wit yor crypto.
Di magik wey dey bihind dapps
Dapps fit dey like regular apps. But bihind wetin yu nor dey si dem get some speshial kwolitis bikos dem inherit all of Ethereum's supapawas. Si wetin dey make dapps difren from apps.
Wetin dey makes Ethereum great?Ownas nor dey
Wons dem deploy dapp kode to Ethereum, dem nor fit rimuv am again. Anybody fit yus di features of di dapp. Even if di team wey kreate di dapp skatta, yu still fit yus am. Wons im dey on Ethereum, im nor dey komot.
Free from censorship
Payments wey dey built-in
Plug and play
One koded login
Backed by cryptography
Down taim nor dey
How dapps dey work
Dapps get dem backend code (smart contracts) wey dey run on a decentralized network and nor bi one centralize server. Dem dey yus di Ethereum blockchain for data storage and smart contracts for dem app logik.
One smart contract na like set of rules wey dey live on-chain for all tu see and run exactly akordin to doz rules. Imagin one vending machine: if yu supply am wit enuf funds and di rite seleshon, yu go get di item yu wont. And like vending machines, smart contracts fit hold funds like yor Ethereum akant. Dis dey alow kode to mediate agriments and transakshon.
Wons dapps don dey for di Ethereum network yu nor fit shange dem. Dapps fit dey decentralized bikos na logik dey control wey dem write into di contract, nor bi individual abi kompany.