Skip go main kontent

Disentralized aplikashons (dapps)

Ethereum-powered tools and sarvis

Dapps na growing movement of aplikashons wey dey yus Ethereum to distub biznes models abi invent new ones.

  • Search dapps
  • Wetin be dapps?
Wi dey show pesin wey dey yus komputa

Oya start

To try dapp, yu go nid get wallet and some ETH. A wallet dey alow yu to konet, abi log in. And yu go nid ETH to pay any transakshon fees. Wetin bi transakshon fees?

1. Mak yu get ETH

Dapp akshon dey kost trasacshon fee

2. Set up a wallet

Wallet na yor "login" for a dapp

3. Ready?

Shuse one dapp to try out

Editors' choices 👍

Few dapps dey wey di ethereum.org team dey luv rite nau. Yu fit try out more dapps down here.

Uniswap logo

Uniswap

Swap yor tokens wit ease. Na komunity padi wey go fit alow yu trade tokens wit pipol all ova di network.

finance
Open Uniswap(opens in a new tab)
Dark Forest dem logo

Dark Forest

E dey Play against odas to konka planets and try out latest edge Ethereum scaling/privacy teknologi. E fit bi game for people wey already sabi how Ethereum dey work.

gaming
Open Dark Forest(opens in a new tab)
Foundashon logo

Foundation

Invest for culture. You fit buy, trade, and sell unik digital artwork and fashion from dem inkredibol artists, musicians, and brands.

collectibles
Open Foundation(opens in a new tab)
PoolTogether logo

PoolTogether

Buy ticket for di no-loss lottery. Evry week, di interest wey dem generate from di enyata ticket pool go reach one lucky winna. Yu fit kolet yor money back anytaim yu wont.

finance
Open PoolTogether(opens in a new tab)

Search dapps

Plenti dapps still dey experimental as dem dey test di possibilitis wey desentralized networks fit offa. But some dapps don already make am for arias like teknology, finans, gaming, and colectibols.

Shuse category

Decentralized finans 💸

These na aplikashons wey dey fokus on buildin out finanshial sarvis as yu dey yus cryptocurrencies. Dem dey offa d likes of lending, borrowing, earning interest, and private payments - yu nor rikwaya pesina data.

Always do yor own risearsh

Ethereum na new teknologi and aplikashons wey new pass. Bifor yu deposit any big kwontity of moni, make sure yu undastand di risks.

Lending and borrowing

  • Aave logo
    Aave
    Lend yor tokens make yu earn interest and withdraw any taim.
    Goto Aave website(opens in a new tab)
  • Komunity logo
    Compound
    Lend yor tokens make yu earn interest and withdraw any taim.
    Goto Compound website(opens in a new tab)
  • Oasis logo
    Oasis
    Yu fit borow and save wit Dai wey bi Ethereum stabolcoin.
    Goto Oasis website(opens in a new tab)
  • PWN logo
    PWN
    Izy loans wey dey backed by any token abi NFTs on Ethereum.
    Goto PWN website(opens in a new tab)
  • Yearn logo
    Yearn
    Yearn Finans na yield aggregator. E dey give individuals, DAOs and oda protokol a way to deposit digital assets and risiv yield.
    Goto Yearn website(opens in a new tab)
  • Convex logo
    Convex
    Covex dey alow Curve liquidity providas to earn tradin fees and klaim boosted CRV witout to dey lock dem CRV.
    Goto Convex website(opens in a new tab)

Token swaps

  • Uniswap logo
    Uniswap
    Yu fit to swap tokens abi make you provide tokens for % benefits.
    Goto Uniswap website(opens in a new tab)
  • Loopring logo
    Loopring
    Peer-to-peer tradin platfom wey get speed.
    Goto Loopring website(opens in a new tab)
  • Balancer dem logo
    Balancer
    Balansa na one tin wey dem don program to dey manaj walet balans automatikaly and wi fit yus am trade too.
    Goto Balancer website(opens in a new tab)

Demand aggregators

  • KyberSwap logo
    KyberSwap
    Swap and earn at the best rates.
    Goto KyberSwap website(opens in a new tab)
  • Matcha logo
    Matcha
    Yu fit even look ontop plenti ekshanges make yu fit find di best price.
    Goto Matcha website(opens in a new tab)
  • 1inch logo
    1inch
    E dey helep yu afoid high shange-in-price by to dey helep yu look for best price.
    Goto 1inch website(opens in a new tab)

Bridges

  • Multichain logo
    Multichain
    The ultimate Router for web3. It is an infrastructure developed for arbitrary cross-chain interactions.
    Goto Multichain website(opens in a new tab)
  • Rubic logo
    Rubic
    Cross-Chain tech aggregator for users and dApps.
    Goto Rubic website(opens in a new tab)

Investments

  • Token Sets Logo
    Token Sets
    Crypto investment strategis wey dey automatically rebalans.
    Goto Token Sets website(opens in a new tab)
  • PoolTogether logo
    PoolTogether
    Lottery wey yu nor fit luz. prizes dey evry week.
    Goto PoolTogether website(opens in a new tab)
  • Index Coop logo
    Index Coop
    Na one crypto index fund wey go give yor portfolio exposure to top DeFi tokens.
    Goto Index Coop website(opens in a new tab)
  • page-dapps-yearn-logo-alt
    Yearn
    Yearn Finans na yield aggregator. E dey give individuals, DAOs and oda protokol a way to deposit digital assets and risiv yield.
    Goto Yearn website(opens in a new tab)
  • Convex logo
    Convex
    Covex dey alow Curve liquidity providas to earn tradin fees and klaim boosted CRV witout to dey lock dem CRV.
    Goto Convex website(opens in a new tab)

Portfolios

  • Zapper logo
    Zapper
    Yu fit to dey si yor portfolio and yus plenti of Defi products ontop one interface.
    Goto Zapper website(opens in a new tab)
  • Zerion logo
    Zerion
    Manage yor portfolio and simply evaluate evry singol DeFi asset wey dey di market.
    Goto Zerion website(opens in a new tab)
  • Rotki logo
    Rotki
    Open source portfolio tracking, analytics, accounting and tax reporting tool wey dey respect yor privacy.
    Goto Rotki website(opens in a new tab)
  • Krystal logo
    Krystal
    A one-stop platfom tu asess all yor favorite DeFi savis.
    Goto Krystal website(opens in a new tab)

Insurance

  • Nexus Mutual dem logo
    Nexus Mutual
    Yu fit get proteshon ova smart contract yamayama and hacks witout di nid for insurans companies.
    Goto Nexus Mutual website(opens in a new tab)
  • Etherisc logo
    Etherisc
    Na one decentralized insurans template wey anybody fit yus to make dem own insurans koveraj.
    Goto Etherisc website(opens in a new tab)

Payments

  • Sablier logo
    Sablier
    Stream moni for real-taim.
    Goto Sablier website(opens in a new tab)

Crowdfunding

  • Gitcoin Grants logo
    Gitcoin Grants
    Crowdfundin for Ethereum komunity projects wit amplified kontribushons
    Goto Gitcoin Grants website(opens in a new tab)

Derivatives

  • Synthetix logo
    Synthetix
    Synthetix na protokol wey dey for giving and trading assets wey dey synthetik
    Goto Synthetix website(opens in a new tab)

Liquid staking

  • Lido logo
    Lido
    Simplified and secure staking for digital assets.
    Goto Lido website(opens in a new tab)
  • Ankr logo
    Ankr
    Set of different Web3 infrastructure products for building, earning, gaming, and more — all on blockchain.
    Goto Ankr website(opens in a new tab)

Market for tradin and predishon

  • Polymarket logo
    Polymarket
    Yu fit bet on hau tins go bi. Trade on infomashon markets.
    Goto Polymarket website(opens in a new tab)
  • Augur dem logo
    Augur
    Play bettins on spots, and many oda tins wey dey hapun for dis world.
    Goto Augur website(opens in a new tab)
  • page-dapps-sythetix-logo-alt
    Synthetix
    Synthetix na protokol wey dey for giving and trading assets wey dey synthetik
    Goto Synthetix website(opens in a new tab)

Add dapp

All produt wey dem list for dis page nor get ofishia stamp, and don provide for infomashon pupose only. If yu wont add one produt abi provide feedbak for di policy make yu raise issue in GitHub.

Yu fit sujest dapp(opens in a new tab)

Di magik ✨ bihind decentralize finans

Wetin dey about Ethereum wey dey alow decentralize finans aplikashons to thrive?

🔓

Asess dey Open

Finanshia sarvis wey dey run on Ethereum nor get sign up rikwayament. If yu get funds and intanet koneshon, yu dey good to go.

🏦

Ekonomy wit new token

E get whole world of tokens wey yu fit play wit for dis finanshial products. Pipol dey build new tokens on top of Ethereum all di taim.

⚖️

Stabolcoins

Teams don build stabolcoins - na less volatile cryptocurrency. E dey alow yu try and yus crypto witout di risk and wahala.

⛓️

Intakoneted finanshial sarvis

Finanshial produts wey dey di Ethereum space dey all modular and kompatibol wit one anoda. New konfigurashons wey dey dis modules dey hit di market all di taim, e dey inkrease wetin yu fit do wit yor crypto.

Plenti wey dey decentralized Finans

Di magik wey dey bihind dapps

Dapps fit dey like regular apps. But bihind wetin yu nor dey si dem get some speshial kwolitis bikos dem inherit all of Ethereum's supapawas. Si wetin dey make dapps difren from apps.

Wetin dey makes Ethereum great?
👤

Ownas nor dey

Wons dem deploy dapp kode to Ethereum, dem nor fit rimuv am again. Anybody fit yus di features of di dapp. Even if di team wey kreate di dapp skatta, yu still fit yus am. Wons im dey on Ethereum, im nor dey komot.

📣

Free from censorship

🤑

Payments wey dey built-in

🔌

Plug and play

🕵

One koded login

🔑

Backed by cryptography

📶

Down taim nor dey

How dapps dey work

Dapps get dem backend code (smart contracts) wey dey run on a decentralized network and nor bi one centralize server. Dem dey yus di Ethereum blockchain for data storage and smart contracts for dem app logik.

One smart contract na like set of rules wey dey live on-chain for all tu see and run exactly akordin to doz rules. Imagin one vending machine: if yu supply am wit enuf funds and di rite seleshon, yu go get di item yu wont. And like vending machines, smart contracts fit hold funds like yor Ethereum akant. Dis dey alow kode to mediate agriments and transakshon.

Wons dapps don dey for di Ethereum network yu nor fit shange dem. Dapps fit dey decentralized bikos na logik dey control wey dem write into di contract, nor bi individual abi kompany.

Shey dis page dey helep?