Wetin bi Ethereum?
Cryptocurrencies, like bitcoin, dey allow anyone to send money for dis world. Ethereum dey run dis too, but im fit run kode we dey allow pipol kreate aplikashons and organizashons. Im dey strong and flexibol: any komputa program fit run on Ethereum. Make yu learn more and find out hau to start:
What is Ethereum?
If yu bi otondo, start here to dey learn why Ethereum matta.
Wetin bi ETH?
Ether (ETH) na di moni wey dey pawa di Ethereum netwok and apps.
Wetin bi web3?
Web3 na model for di intanet wey dey value ownaship of yor assets and identity.
How I fit yus Ethereum?
To dey yus Ethereum fit mean plenti tins to plenti pipol. E fit bi sey yu wont sign in to one app, pruf yor online identity, abi send some ETH. Di numba one tin yu go nid na one akant. Di way wey izy pass to kreate and access one akant na to dey yus software wey dem koll wallet.
Wetin bi wallet?
Digital wallets bi like orijina wallets; dem store wetin yu nid to pruf yor identity and get access to di places yu value.
Make yu find one wallet
Make yu browse wallets wey base on di features wey matta to yu.
Ethereum networks
Save money by using cheaper and faster Ethereume extentions.
Tins yu supose konsida wen yu dey yus Ethereum
- Ish Ethereum transakshon rikwaya one fee in di form of ETH, even if yu nid to muv difrent tokens wey dem built on Ethereum laik di stabolcoins USDC abi DAI.
- Fees fit dey high dipendin on di numba of pipol wey dey try yus Ethereum, so wi rekomend to dey yus Layer 2s.
More on hau to dey yus Ethereum
Wetin dem dey yus Ethereum do?
Ethereum don lead to di kreashon of new products and savis wey fit impruf difren areas of awa lives. Wi still dey for early stage but plenti tins dey to happi about.
Disentralized finans (Defi)
Make yu find anoda finanshia system wey dem build witout banks and dey open to anyone.
Stabolcoins
Cryptocurrencies wey dem peg to di value of one kurensy, komodity, abi some oda finanshia instrument.
Non-fungibol tokens (NFTs)
Reprisent ownaship of unik items, from art to titol deeds to koncert tickets.
Disentralized autonomous organisashons (DAOs)
Enabol new ways to koordinate work witout one oga.
Disentralized aplikashons (dapps)
Kreate digital ekonomy of peer-to-peer savis.
Yus cases wey dey emerge
Oda ogbonge industries wey dem kreate also dey abi don impruf wit Ethereum:
Make Ethereum netwok strong
Yu fit helep sikure Ethereum and earn riwods at di same taim by staking yor ETH. Difren opshons dey to dey stake dipendin on yor teknika knowlege and hau mush ETH yu get.
To dey stake Ethereum
Make yu learn hau to begin dey stake yor ETH.
Run node
Play one ogbonge role for di Ethereum netwok by runnin one node.
Learn abou di Ethereum protokol
For users wey get interest pass for di teknika part of di Ethereum netwok.
Enagi konsumpshon
Hau mush enagi Ethereum dey yus?
Ethereum roadmap
Ethereum roadmap make am izy to grow, sikure and sustainabol.
Ethereum whitepaper
Di orijina Ethereum proposal wey Vitalik Buterin write for 2014.
Plenti tins dey on dis Ethereum protokol
Learn abou di Ethereum komunity
Di success wey dey Ethereum na tanks to im ogbonge dedikated komunity. Plenti pipol wey dey inspaya and dey drive dey helep push Ethereum vishon fowod, as yu dey also provide sikurity to di netwok thru stakin and governans. kom join us!
Komunity hub
Awa komunity dey inklude pipol from all bakgrounds.
Hau I fit dey involve?
Yu (yes, yu!) dey welkom to kontribute to di Ethereum komunity.
Komunitis wey dey online
Komunity wey dey online dey provide betta oportunity to ask more spesifik kweshon abi karry body join.
Books and podkasts
Books abou Ethereum
- The Cryptopians February 22, 2022 - Laura Shin
- Out of the Ether September 29, 2020 - Matthew Leising
- The Infinite Machine July 14, 2020- Camilla Russo
- Mastering Ethereum December 23, 2018 – Andreas M. Antonopoulos, Gavin Wood Ph.D.
- Proof of Stake September 13, 2022 - Vitalik Buterin, Nathan Schneider
Tok-tok abou Ethereum
- Green Pill Searsh di crypto-ekonomik systems wey kreate positive ekstanalitis for di world
- Zero Knowledge Dey go deep into di tech wey go pawa di disentralized web wey dey kome up and di komunity wey dey build dis
- Unchained Enta di pipol wey dey build di disentralized intanet, di details of dis technology wey fit hold awa fushure, and some of di topiks wey dey pain pass for cypto, like regulashon, sekurity and privacy
- The Daily Gwei Ethereum news recaps, updates and analysis
- Bankless One guide to Crypto Finans