![Show of one city for fushure, wey dey reprisent ecosystem for Ethereum.](/_next/image/?url=%2F_next%2Fstatic%2Fmedia%2Fhero.94a1ecc4.png&w=1920&q=75)
Welkom to Ethereum
Ethereum na di komunity-run technology wey dey ginga cryptocurrency ether (ETH) and plenti aplikashons wey dem disentralize.
Play with EthereumOya start
![Wetin dey show pesin wey dey work for komputa.](/_next/image/?url=%2F_next%2Fstatic%2Fmedia%2Fhackathon_transparent.0818b178.png&w=1504&q=75)
![Wetin dey show robot wit vault for body, wey dey reprisent one Ethereum wallet.](/_next/image/?url=%2F_next%2Fstatic%2Fmedia%2Fwallet-cropped.0b00eef8.png&w=640&q=75)
Make yu pick one wallet
Wallet dey alow yu konet to Ethereum and dey manaj yor funds.
![Wetin dey show one grup of pipol wey dey look ether (ETH) glyph wit surprise.](/_next/image/?url=%2F_next%2Fstatic%2Fmedia%2Feth.28aff33d.png&w=640&q=75)
Oya ETH
ETH na di kurrency for Ethereum – yu fit yus am for aplikashons.
![Wi dey show one doge wey dey yus komputa.](/_next/image/?url=%2F_next%2Fstatic%2Fmedia%2Fdoge-computer.482265f8.png&w=640&q=75)
Yus one dapp
Dapps na aplikashons wey dey run Ethereum. Si wetin you fit do.
![Wi dey show one hand wey dey kreat one ETH logo wey dem make wit lego bricks.](/_next/image/?url=%2F_next%2Fstatic%2Fmedia%2Fdevelopers-eth-blocks.62390e1a.png&w=640&q=75)
Start to dey build
If yu wont stat to dey code wit Ethereum, wi get dokumentashon, tutorials and oda tins for awa divelopa portal.
What is Ethereum?
![Wi dey show pesin wey dey look inside bazaar, wey supose reprisent Ethereum.](/_next/image/?url=%2F_next%2Fstatic%2Fmedia%2Fwhat-is-ethereum.b37ce60e.png&w=1504&q=75)
Finanshia system wey dey okay
![Wi dey show hands wey dey give ETH symbol.](/_next/image/?url=%2F_next%2Fstatic%2Fmedia%2Fimpact_transparent.7420c423.png&w=1504&q=75)
Internet with different assets
![Eth logo wey wi dey yus hologram show.](/_next/image/?url=%2F_next%2Fstatic%2Fmedia%2Finfrastructure_transparent.8849e91b.png&w=1504&q=75)
Intanet wey open for evrybody
![Wi dey show one fushure komputa set up, wey Ethereum krystals dey run.](/_next/image/?url=%2F_next%2Fstatic%2Fmedia%2Ffuture_transparent.465fbd2d.png&w=1504&q=75)
One new frontia for divelopment
Ethereum today
Waka enta di ethereum.org komunity
Abeg join us wi don get almost 40 000 membas for awa Discord serva(opens in a new tab).
Make yu show fase for awa evry month komunity kolls for betta update for Ethereum.org divelopment and impotant ecosystem news. Get di shans to ask kweshon, shia idias, and provide feedbak - im bi di pafet oportunity to bi pat of di Ethereum komunity wey dey grow.
☎️ ethereum.org Community Call - August 2024
29 Ọgọst 2024 fọ 15:00
(UTC)
Kolls wey dey kome
Kolls wey don pass
Find ethereum.org
![Wi dey show hau di spaceship go bi wit more pawa wen Ethereum don upgrade.](/_next/image/?url=%2F_next%2Fstatic%2Fmedia%2Fmerge.1565d431.png&w=640&q=75)
Upgrade wetin you sabi
The Ethereum roadmap get upgrades wey dey togeda so di netwok go fit dey more sikure, sustainabol and e fit fly.
![Wi dey show komputa wi dey kome in di fushure.](/_next/image/?url=%2F_next%2Fstatic%2Fmedia%2Finfrastructure_transparent.8849e91b.png&w=640&q=75)
Ethereum for big big projets
Si hau Ethereum fit take open new biznes models, helep yu riduse smoll kost for yor biznes.
![Wi dey show difrent grup of pipol wey dey wok togeda.](/_next/image/?url=%2F_next%2Fstatic%2Fmedia%2Fenterprise-eth.d2a3f314.png&w=640&q=75)
The Ethereum community
Ethereum na about di komunity. Na difrent pipol from difrent place and intrest dey dia. Si hau yu fit join.