Ethereum
developer
resources
Manual for pipol wey dey build for Ethereum. Na builders do am for builders.

How you go like wan start?
Sabi Ethereum building
Go read about d main idea and Ethereum stack for our doc
Sabi am from lesson
Come, make wi tish yu hau yu fit learn to dey build programs. Na pesin wey sabi go dey tish yu.
Begin the practical
I wan practice first, question me later?
Set up yor local level
Prepare your profile for building by setting a building area.
Tori on dis divelopa risorsis
ethereum.org dey here to assist you build with Ethereum with documentation on top basic concepts and also the development stack. Plus tutorials dey plenty wey go help you dey ready to start and dey go.
As we dey find inspiration from Mozilla Developer Network, we come rizin say Ethereum nid one place wey go fit hold better divelopa tori and resources. Just like our pipol for Mozilla, evrytin wey dey here na open-source and e ready for you to add yor own touch and make am betta.
Yu fit reach out to us on Discord or Github. Wi go ansa yu. Make you join Discord(opens in a new tab)
Search di dokument
Intro
Tori about EthereumTell una about blockchain and Ethereum
Intro to EtherTo tell una about cryptocurrency and Ether
Tori about dappsTo tell una about decentralized application
Tori about stackTo tell Una about Ethereum stack
Web2 vs web3How the development take different for the web3 world
Plenty computer languageYus Ethereum wit plenti language wey resembol am

Di fundamentas
AkantsContracts abi pipol wey dey inside the network
TransactionsThe way ethereum state dey change
Block searcherBatches of transactions wey dem add for inside blockchain
D Ethereum virtual machine (EVM)Computer wey dey process transakshon
GasEther wey go nid to pawa transakshon
Nodes - na him dey run the blockchain clients - his work na to dey check wetin dey supHow to Dey sure about block and transaction for network
NetworkGeneral idea for Mainnet and test network
MiningHau den take dey create new block and proof-of-work helep us reach agreement
Mining algorithmTori on Ethereum mining algorithms
Di profile
Smart contractsThe logic wey dey behind dapps wey dey sef execute agreement
Building containerThings wey go make d building dey fast
JavaScript storage roomMake we use JavaScript to relate with smart contract
Backend APIsUsing libraries take yan with smart contracts
Block searchersYour entrance to Ethereum data
Smart contract securityThings to check out for wen you Dey build smart contract
StorajHow we go handle dapp storage
Building areasIDEs wey dey better for dapp building
Waya Pass
Token stadardsSee the accepted token standards
Maximal extractable value (MEV)An introduction to maximal extractable value (MEV)
Oracles - na him dey konet the blockchain to di real world. Yu fit ask am for infomashon wia yu go dey ask for yor kode. Yu fit ask am wetin dey sup with the weather abi wetin be the price of somtinGet off-chain data inside your smart contract
ScalingAnsa for fast transakshon
Networking LayerIntroduction to Ethereum networking layer
Data structure and encodingIntroduction to data structure and encoding schema used in Ethereum stack