Skip go main kontent

Set up ya local development environment

If yu don already dey build, na the time wey you go choose your stack.
Na the tools and frameworks wey you fit use build your ethereum application.

Frameworks and premade stack

Wi rekomend say make yu pick framework especially if you just dey start. if you dey build a full fledge dapp e go require pieces of technology. Frameworks fit include many features or provide easy plugin system to take pick tools wey i desire.

These frameworks dem come with different out of the box functionality like:

  • Features wey we go take spin up local blockchain instance.
  • Utilities wey dem dey use compile and test smart contracts.
  • Cleint development adds on wey dem dey use build user facing application with the same project repository.
  • Configuration wey dem dey use connect to ethereum network and deploy contracts, whether na to run am locally abi on top one of ethereum public networks.
  • Decentralized app distribution - integrations wey get storage options like IPFS.
alt-eth-blocks

Shey dis page dey helep?