How you go like wan start?

Begin the practical
Hands-on challenges such as building NFTs, DEXs in a step-by-step tutorial series.
SpeedRun EthereumQuickstart your idea
Scaffold-ETH 2
Bootstrap your Ethereum app stack in seconds. Read Scaffold-ETH 2 docs
Need to learn the language?
Read the Solidity docsSabi Ethereum building
Go read about d main idea and Ethereum stack for our doc
Sabi am from lesson
Come, make wi tish yu hau yu fit learn to dey build programs. Na pesin wey sabi go dey tish yu.
Resources
I wan practice first, question me later?
Set up yor local level
Prepare your profile for building by setting a building area.
Tori on dis divelopa risorsis
ethereum.org dey here to assist you build with Ethereum with documentation on top basic concepts and also the development stack. Plus tutorials dey plenty wey go help you dey ready to start and dey go.
As we dey find inspiration from Mozilla Developer Network, we come rizin say Ethereum nid one place wey go fit hold better divelopa tori and resources. Just like our pipol for Mozilla, evrytin wey dey here na open-source and e ready for you to add yor own touch and make am betta.
Yu fit reach out to us on Discord or GitHub. Wi go ansa yu. Make you join Discord