Wetin bi staking pools?
Staking pools na kollaborative way to allow many wit amount of ETH wey smoll pass to obtain di 32 ETH wey wi nid to aktivate one set of validator keys. Di protokol not rily dey suppot hau pooling dey funkshon, so dem don build seprate out solushons out to solve dis nid.
Some pools dey operate wit smart kontracts, wia dem fit deposit funds to one kontract, wey dey manaj and trak yor stake wit trust, and dey give yu token wey dey reprisent dis value. Oda pools nor fit get smart kontracts and insted dey mediate off-chain.
Why yu dey stake wit one pool?
In addishon to di benefits wi outline for waw intro to staking, to dey stake wit pool dey kome wit one numba of difren benefits.
Smoll tins wey nor fit make yu enta
Not a whale? No problem. Most staking pools let you stake virtually any amount of ETH by joining forces with other stakers, unlike staking solo which requires 32 ETH.
Make yu put money tuday
Staking with a pool is as easy as a token swap. No need to worry about hardware setup and node maintenance. Pools allow you to deposit your ETH which enables node operators to run validators. Rewards are then distributed to contributors minus a fee for node operations.
Staking tokens
Many staking pools provide a token that represents a claim on your staked ETH and the rewards it generates. This allows you to make use of your staked ETH, e.g. as collateral in DeFi applications.
Komparison wit oda opshons
Solo Stakin
Pooled staking get strong lower barrier to entry wen yu kompia am to solo staking, but make yu kome wit adishonal risk as yu dey deligate all node operashons to anoda pesin, and wit one fee. Solo staking dey give full sovereignty and dey kontrol ova di shoise wey go into shusing one staking setup. Stakers neva give dem keys out, and dem dey earn full riwods witout any middolmen to take kut.
Make yu learn more about solo stakingTo dey stake as service (SaaS)
Dis tins dey similar in that stakers no dey run the validator software demsef, but unlike pooling options wey dem get, SaaS wont a total 32 ETH deposit wey go activate a validator. Riwods go join togeda for di stakers, one monthly fee go dey part abi oda stakes wey dem yus as savis. If yu wan prefer yur own validator keys and yu dey fin stake at least 32 ETH, yuing SaaS provida go bi beta opshon for yu.
Make yu learn more about staking as one savisWetin to konsida
Ethereum protokol nor dey suppot pooled abi delegated staking, but bikos plenti pipol wan stake less than 32 ETH, dem don build plenti solushons to take kia of dis dimand.
Efri pool and di tools abi smart kontracts dem yus to build difren teams, and ish get im own benefits and risks. Pools dey make users to swap dia ETH for token wey dey reprisent ETH wey dem don stake. Di token dey yusful bikos im dey allow users to swap any amount of ETH to ekwol amount wey dey produs token dat generate return from di staking riwods wey dem apply to di ETH wey dem don stake bifor (and smae for di oda) on top di didentralized ekshanjis even doh dem still dey stake di akshual ETH on di konsensus layer. Dis means swaps wey dey hapun up and down from ield-bearing staked-ETH product and "raw ETH" dey kwik, izy and nor only dey afailabol for multipols of 32 ETH.
Haueva, dis tokens wey dem stake wan kreate bihavior wey bi laik cartel wia big amount of ETH wey dem stake end up onda di kontrol of few sentralized organizashon rada dan spread akross many indipendent pesins. Dis dey kreate kondishons for sensorship abi value ekstrashon. Di gold standard to dey stake suppose always bi for pesin wey dey run validators on dem own hardwia weneva posibol.
More on risks of staking tokens(opens in a new tab).
Dem dey yus attribute indikators bilow to signal notabol strengths abi wikness wey list of staking pool fit get. Yus dis sekshon as one referens for hau wi difine dis atribute as yu dey shuse one pool to join.
- Open source
- Audited
- Bug bounty
- Battol wey yu don test
- Trust nor dey
- Nodes wey nor nid pamishon
- Exekushon wey dey diffren
- Difren tins wey wi gri for
- Liquidity token
Open source
Essenshial code na 100% open sourse wey dey afailabol to di publik to di pipol wey dey yus am
Open source
Closed sourse
Make yu explore staking pools
Plenti of opshons dey afailabol to helep yu wit yor setup. Make yu yus di above indikators to helep guide yu thru di tools bilow.
Abeg make yu note di impotans to shuse one savis wey dey take klient diversity sirious, as im dey impruf di sikurity of di netwok, and dey ridus yor risk. Savis wey get evidens to dey ridus plenti klient dey yus na im dem don indikate wit "exekushon klient diversity" and "konsensus klient diversity."
Shey yu get sugeshon for one staking toll wey wi miss? Yu fit shek out awa product listing policy to si if im go fit yu to submit am for review.
Frequently asked questions
Further reading
- Di Ethereum Staking Directory(opens in a new tab) - Eridian and Spacesider
- Staking wit Rocket Pool - Staking Ovaview(opens in a new tab) - RocketPool docs
- Hau dem dey take stake Wit Lido(opens in a new tab) - Lido helep docs